We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

A Beggar Have No Choice

from Afrobeat Blaster by Chief Udoh Essiet

/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      $1 USD  or more

     

about

Pidjin English - inspired by a true experience where we gave some coins to a beggar in the street, but he refused the change because it wasn't enough.

lyrics

I walka go many country (2x)
I listen for many language
I eat de thing wey dem eat
One thing wen I see everywhere
No country without a beggar (2x)

People who have no house
People who have no food
People who have no shoe
Nobody ask dem why

People are laughing dem
Some of dem close dem eye
Dey tell dem go away
Nobody ask dem why
I say nobody ask dem why

Do you think say dey born like dat?
No! Dem no born like dat!
Do you think say dey come like dat?
No! Dem no come like dat!

You have to know say
Dey come de way you come
You have to know say
Dey come de way I come

De way we come is de way we go go (2x)
Six feet for you – six feet for me
You no go go with your property (2x)

You get house – and a beggar no get
You get job – and a beggar no get
You get car – and a beggar no get
You get everything –
A BEGGAR HAVE NO CHOICE (3x)

One day I meet a beggar for road
Him look like a beggar
Him dress like a beggar
Him smell like a beggar
But e no think like beggar

I put hand for pocket
To give him some coins
E say is not enough
Hah! E no no how I get am
I call him for work
E ask me how much
Him say is not enough
E want to do his own thing
Half-bread-o – E better than none (2x)
Small bread wey you get - E better than none
Instead you to hungry – E better than none

You get house – and a beggar no get
You get job – and a beggar no get
You get car – and a beggar no get
You get everything –
A BEGGAR HAVE NO CHOICE (3x)

credits

from Afrobeat Blaster, released May 27, 1991
©SACEM Chief Udoh Essiet and Sherry Margolin
Lead Vocals, Keyboards: Sherry Margolin
Percussion, Backing Vocals: Chief Udoh Essiet
Drums: Nicolas “Ringo” Avom
Bass: Hilaire Penda
Tenor Guitar : Jacques Djeyim
Rhythm Guitar : Claude Dibongue
Trumpet: Olotorin Laleye
Flugelhorn: Gbenga Laleye
Alto Sax: Segun Ogedengbe
Tenor Sax: Adeyinka Osindeinde
Trombone: Tiwalade Ogunlowo
Backing Vocals: Chief Udoh Essiet, Sherry Margolin, Michael Robinson, Manuelle Stawnikowicz
Recorded at Studio WW in Paris by Michel Wanker
Mixed at Studio Digital Services in Paris by Dennis Bovell
Mastered (Vinyl, Cassette and CD) at Dyam Music in Paris
Produced by Chief Udoh Essiet and Sherry Margolin

license

all rights reserved

tags

about

Chief Udoh Essiet Paris, France

Nigerian born, Paris-based musician Chief Udoh Essiet is known for his exuberant music blending his cultural heritage and politics set over joyous beats. He was the conga soloist for Afrobeat originator Fela Kuti from 1980-83, and studied with legendary highlife musicians like Dr. Victor Olaiya and Rex Lawson. ... more

contact / help

Contact Chief Udoh Essiet

Streaming and
Download help

Report this track or account

If you like Chief Udoh Essiet, you may also like: