We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Afrobeat Blaster

by Chief Udoh Essiet

/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      $7 USD  or more

     

1.
We, we believe In freedom for our people - we do now We, we believe-o In freedom for our people Let’s all live the way we feel And enjoy – the way we want to Let’s enjoy – everyone – the way we want to But some our people De thing wey dey enjoy Is putting dem - for trouble, yeah, for trouble You know I get one friend who always look for me When e get problem E always call me when e need a help But when thing are going fine, we no dey see am We no dey hear from am When e dey for enjoyment. What type of friend be dat-o? What type of friend be dat-o? Instead dem to eat Instead dem to buy dress Instead dem to take care of their kid Dem go run day and night Looking for something for mind Hand go dey shake Stomach go dey turn Pocket go dey dry Pikin go hungry Head go dey pain Body go dey weak Eyes go dey change Police go come And you think say you dey enjoy? Your enjoyment go put you for trouble And you think say you dey enjoy, my brother? Your enjoyment go put you for trouble, ohhh TROUBLE NO GOOD-O Tell am say TROUBLE NO GOOD-O Make am hear TROUBLE NO GOOD-O Let dem know TROUBLE NO GOOD-O Nawa for you-o
2.
Who Are You? 04:45
Everybody has to come from somewhere Everybody has to have his roots Everybody, everybody I want to know who is who I want to know you (2x) I want to know who is who I want to see the way you do I say that everyone has roots You know that everyone has roots But a man is not like a tree (2x) If you want to know the world, You got to move, to see (2x) If you want to know the world, You got to move around – to see If you never move – you never see If you never look – you never learn If you never move – you never know If you never move – you never live I want to know who is who I want to know you (2x) I want to know - WHO ARE YOU? Who is who, who is who, who, WHO ARE YOU? Who is who, who is who, who, WHO ARE YOU? I want to see the way you do I want to know about you Show me the way you do (2x) I want to know about you I want to know who is who Tell me WHO ARE YOU? Show me the way you do (2x) I want to see the way you do Ahhhh, tell me Who is who, who is who, who, WHO ARE YOU?
3.
I want to tell my story – ah-ha If you live, you got to move Can’t stay still, you got to get in the groove Let’s have a party – I want to see you dance ‘Cause if we’re not here tomorrow, You missed your chance Too bad! If you live, you got to know When you plant a seed, gonna start to grow. Time is going, so fast. The things we know today just can’t last Because… NO CONDITION IS PERMANENT (2x) Something’s got to happen NO CONDITION IS PERMANENT Everything must change Everything must change, change change NO CONDITION IS PERMANENT Something’s got to happen NO CONDITION IS PERMANENT Thinks don’t stay the same NO CONDITION IS PERMANENT You know I feel so good Why can’t the feeling stay? I don’t look for trouble So don’t you let it come my way – uh-uh In this life, we make our plans The way that things are changing Got to do the best we can NO CONDITION IS PERMANENT (2x) When I’m happy I can’t be sad NO CONDITION IS PERMANENT When it’s good it’s not so bad NO CONDITION IS PERMANENT When it’s bad it’s not so good NO CONDITION IS PERMANENT You never never never never Do the way you should NO CONDITION IS PERMANENT (2x) Something’s got to happen NO CONDITION IS PERMANENT Everything must change Everything must change, change change NO CONDITION IS PERMANENT Something’s got to happen NO CONDITION IS PERMANENT Thinks don’t stay the same NO CONDITION IS PERMANENT
4.
Ima 04:28
IMA (TOGETHERNESS in Ibibio language of southeast Nigeria) IMA IKPONG EYEN EKEDI NSO KE ERERIMBOT IMA IKPONG EYEN EKEKA NSO KE ERERIMBOT OWO MI YENEKE IMA AFO EDIDU KE MON-O NDITO ETE EYAK NNYIN IMA IDEM NNYINN OHHHH, IMA OFON-O OHHHH, IMA OFON-O NDITO ETE EYAK NNYIN IMA IDEM NNYINN translation: WHAT HAVE WE COME TO THIS WORLD TO DO, IF WE CAN'T LIKE EACH OTHER? WHERE ARE WE GOING? MY PEOPLE, LET'S BE TOGETHER TOGETHERNESS IS GOOD
5.
WHAT EYE DEY SEE - My mouth no fit talk am (2x) Your mouth no fit talk am - My mouth no fit talk am My mouth no fit talk am - My mouth no fit talk am Because too much for mouth to talk Life of today – Look am de way e be (2x) Everything is artificial - Look am de way e be (2x) Before, before Our people been believe in Nature I said before Our people been believe in Nature Now dem want to challenge Nature - I say Now dem want to challenge Nature How can you challenge Nature? Tell me, how can you challenge Nature? Life of today – Look am de way e be (2x) I dey hear about Justice, every day But I dey see people are suffering, everywhere I say, I dey hear about Justice But I dey see people are suffering Through no fault of their own WHAT EYE DEY SEE - My mouth no fit talk am (2x) Your mouth no fit talk am - My mouth no fit talk am My mouth no fit talk am - My mouth no fit talk am Because too much for mouth to talk
6.
They Must Go 04:49
Like dis – comme ça Comme ça – like dat (2x) Shake your waist Shake am (3x) Hold am – catch am – Easy! Looka people – dem dey holla Looka people – dem dey shake-i-o Looka people – dem dey holla Bad luck people – THEY MUST GO Looka people – dem dey lie-o Looka people – dem dey steal-o Looka people – dem dey run Wuru-wuru people – THEY MUST GO THEY MUST GO If e no go THEY MUST GO If e come back THEY MUST GO THEY MUST GO-O-O-O-O, THEY MUST GO (2x) De people wey hold power, Dem not want to open road for others Dem want to eat everything by demself Wuru-wuru people – THEY MUST GO Liar people – THEY MUST GO Racist people – THEY MUST GO Jealousy people – THEY MUST GO Make dem go – THEY MUST GO Push dem away– THEY MUST GO Send dem out – THEY MUST GO Make dem go – THEY MUST GO Dey must go – THEY MUST GO Opposite people – THEY MUST GO Bad luck people – THEY MUST GO Wrong wrong people – THEY MUST GO Wuru-wuru people – THEY MUST GO Look dem well Dem dey shake Let dem go Make dem run Send dem away Dey must go Like dis - like dat Like dis - comme ça THEY MUST GO-O-O-O-O, THEY MUST GO (2x)
7.
I know some people who talk-a-talk-a-talk – too much (2x) When you want to do something good, Dem go de try to destroy you (2x) What make my people be like dis? Because demself can’t make it (2x) No matter what dem say – LET THEM TALK We don’t mind what dem say – LET DEM TALK (2x) There are some people don’t want us to be together Oh, I know some people don’t like us to be together They want to tell me that you want me to suffer They want to tell you that I want you to suffer No matter what dem say – LET THEM TALK We don’t mind what dem say – LET DEM TALK (2x)
8.
I walka go many country (2x) I listen for many language I eat de thing wey dem eat One thing wen I see everywhere No country without a beggar (2x) People who have no house People who have no food People who have no shoe Nobody ask dem why People are laughing dem Some of dem close dem eye Dey tell dem go away Nobody ask dem why I say nobody ask dem why Do you think say dey born like dat? No! Dem no born like dat! Do you think say dey come like dat? No! Dem no come like dat! You have to know say Dey come de way you come You have to know say Dey come de way I come De way we come is de way we go go (2x) Six feet for you – six feet for me You no go go with your property (2x) You get house – and a beggar no get You get job – and a beggar no get You get car – and a beggar no get You get everything – A BEGGAR HAVE NO CHOICE (3x) One day I meet a beggar for road Him look like a beggar Him dress like a beggar Him smell like a beggar But e no think like beggar I put hand for pocket To give him some coins E say is not enough Hah! E no no how I get am I call him for work E ask me how much Him say is not enough E want to do his own thing Half-bread-o – E better than none (2x) Small bread wey you get - E better than none Instead you to hungry – E better than none You get house – and a beggar no get You get job – and a beggar no get You get car – and a beggar no get You get everything – A BEGGAR HAVE NO CHOICE (3x)
9.
I never worry When I don’t get my way Today may be for you Tomorrow will be my day You don’t hear me holla You don’t hear me talk You think say na only you get mouth to talk Because me I no dey talk You think say I know dey see Me I dey see-o ANY WAY IS A WAY ANY WAY IS A WAY (2x) People talk people say We don’t mind what dem say Come and see what we do (2x) ANY WAY IS A WAY – IS A WAY Make you no do bad-i-o, I beg-i-o (2x) When you come do bad-i-o When you spoil everything finish You dey run You forget say we go meet again (2x) When you do bad to me I go do good to you You forget say we go meet again (2x) Make you dey hear-o ANY WAY IS A WAY ANY WAY IS A WAY (2x) People talk people say We don’t mind what dem say Come and see what we do (2x) ANY WAY IS A WAY – IS A WAY

about

This record was originally released as a 33T LP (vinyl), CD, and Cassette on the French FNAC Music label in 1991.

credits

released May 27, 1991

All songs ©SACEM by Chief Udoh Essiet and Sherry Margolin
Lead Vocals, Piano, Keyboards: Sherry Margolin
Percussion, Backing Vocals: Chief Udoh Essiet
Drums: Nicolas “Ringo” Avom
Bass: André Manga OR Hilaire Penda
Tenor Guitar : Jacques Djeyim
Rhythm Guitar : Claude Dibongue
Trumpet: Olotorin Laleye
Flugelhorn: Gbenga Laleye
Alto Sax: Segun Ogedengbe
Tenor Sax: Adeyinka Osindeinde
Trombone: Tiwalade Ogunlowo
Backing Vocals: Natty Abyssatu, Chief Udoh Essiet, Evelyne Guyon, Sherry Margolin, Michael Robinson, Manuelle Stawnikowicz
Recorded at Studio WW in Paris by Michel Wanker and Studio ARK in Paris by Gabriel Lancry.
Mixed at Studio Digital Services in Paris by Dennis Bovell
Mastered (Vinyl, Cassette and CD) at Dyam Music in Paris
Produced by Chief Udoh Essiet and Sherry Margolin
Executive Producers: Blue Moon Productions, Chief Udoh Essiet, and Sherry Margolin
Cover Art and Lettering: Sherry Margolin
Stamps Art: Natacha Krenbol
Front Cover Photography: Bernard Matussiere

license

all rights reserved

tags

about

Chief Udoh Essiet Paris, France

Nigerian born, Paris-based musician Chief Udoh Essiet is known for his exuberant music blending his cultural heritage and politics set over joyous beats. He was the conga soloist for Afrobeat originator Fela Kuti from 1980-83, and studied with legendary highlife musicians like Dr. Victor Olaiya and Rex Lawson. ... more

contact / help

Contact Chief Udoh Essiet

Streaming and
Download help

Report this album or account

If you like Chief Udoh Essiet, you may also like: